Post Top Ad

Friday, October 17, 2014

OLD PICTURES OF JOSE MOURINHO, ARSENE WENGER, VAN GAAL AND OTHER MANAGERS AS PLAYERS.



Asene Wenger get fine legs, Pellegrini face no change for almost 38years. Mourinho even play football. 080football lens one show una weitin these ogbonge managers  look like when them dey play football. Make una enjoy.



MOURINHO
The Special one na the worst player among the top coaches wey play football. This na why him leave football at the age of 24 go follow coaching. Him probably be the best coach among the current coaches wey dey the game. Him play for Rio Ave as a defender. No wonder Chelsea sabi pack bus.



ARSENE WENGER
Oga Professor play as a center back for RC Strasbourg in 1978. Him try wella but him soon find out say na coaching be him talent. This na why him fashy playing to coach. Wenger na one of the most successful coaches. Though him never achieve something in a long time apart from the FA Cup wey him win.


CARLO ANCELOTTI
Him na person wey sabi as a coach and a player as him win champions league as a coach and a player with AC Milan.


VAN GAAL



HARRY REDNAP


PELLEGRINI



All these ogbonge managers don play football before.


No comments:

Post a Comment