Post Top Ad

Wednesday, March 08, 2017

WENGER FT TIMAYA AND DON JAZZY: I CONCUR



leggo
i concur
Don Wenger
[chorus – Timaya]
You like number 4 i concur
4 times 4 na 16 i concur
thats why you no dey reach last 16 i concur
everything i concur
You like Bayern i concur
You like to make profit i concur
This na what you like oh oh

[verse 1 - Wenger]
Have you ever qualified for Champions League before?
Shay una don ever get a coach like me before
after all these talking i still dey make top 4
anywhere you go na so my records e go

[bridge – Don Jazzy]
leggo kpekele
shake your kpekele
kpekele jump around and kpeke
kpekele jump around and kpekele
make sure you start to dey kpekele

[chorus – Wenger]
eh ehn una concur
concur
yeba concur
una concur
i go killy title next season una concur
make you whine your bottom
We go win next season oh oh

[verse – Wenger]
ahan, orugo ahan
see, me i know say the fans dem love me
and i know oh
na baba god dey bless me and i know oh
them a love my attacking style eh
i dey make dem happy
people dem love my style eh
dem say i dey make dem happy
the mama and the papa dem know me
na only children no dey dey happy
my brother watch champagne football oh oh

[Bridge]
[Chorus]

End

No comments:

Post a Comment