Na only 48 hours e take for the January transfer window to start before media houses start to drive their news van into ludicrous-silly gear.
After Lionel Messi missed an open training session (because, you know, Barcelona say on Sunday say Oga Messi go miss the training due to a stomach ailment), and Barca sacked their legend and sporting director; Andoni Zubizarreta (and his assistant and fellow Barca legend Carles Puyol reveal say him don also hand in his resignation.) Even if una add the afore mentioned events on top of the rumors say Barcelona give their current head coach Luis Enrique, three match ultimetum to turn things around, we no go ever understand how media houses drop the bombshell say na because of Messi all these things dey happen.
That's right, media logic want us to believe say now wey Lionel Messi don dey follow Chelsea's official Instagram account (as well as the accounts of Cesc Fàbregas, Thibaut Courtois, and Filipe Luís) his transfer to Stamford Bridge don pure. Unless of course...
...him join him good friend Sergio Agüero at Manchester City (a team wey him dey also follow on Instagram)
...or him take a detour into tennis with his buddy Roger Federer (wey him dey follow on Instagram)
...him fit even enter boxing with celebrity boxing (against Floyd Mayweather, person wey him dey also follow on Instagram!)
And then we never even look into his Twitter and Tumblr follows, Facebook and Snapchat friends, and which club's badge he just pinned to his Pinterest.
Messi fit come Chelsea, but all these things wey dey happen no mean say him dey come any time soon.
No comments:
Post a Comment