The match between Chelsea vs Arsenal ended 2-0 in favor of
Chelsea. Goals from Hazard and Costa moved Chelsea 9 points ahead of Arsenal
and 5 points ahead of Manchester City wey dey second for EPL table. 080football
lens dey bring all the actions (including the time wey Wenger push Mourinho) in
picture. Make una enjoy.
Hazard penalty and celebration
Wilshere and Cazorla protest
Wenger and Mourinho fight
Costa goal





No comments:
Post a Comment